Now wer everybody don turn Artist, me sef say make i play wit my mic. lol.. If i hear my lyrics 4 anybody song ehn, I go sue dat copy cat... Just call me 4 collabo if u need my sweet voice.. heheheh
Oya download now, listen and yab me later.
Click Here To DOWNLOAD
Drop ur comments below
Mr-Jay... I swear u dey waste. see talent abeg.. oboy u better go studio go burst o.
ReplyDeleteI remember wen dis boy been do one song on the day of their welcome party in KSU in 2008.. Unfortunately dat was d 1st nd last time i saw him on stage. lol..... Jaytee, Arch Angel, Street mic, Churchy, etc na ur mate ooooo.. u waste ur own 4 Physics. hahahah. Now Physics don kill ur career. u try on dis 1..
ReplyDeleteMe likie...
ReplyDelete